Pope Leo XIV hold giant mass for Cameroon, plus oda highlights of im visit to di kontri
Pope Leo XIV don end in official visit to Cameroon as e comot from di West African kontri on Saturday afternoon. Di Pope wey spend three days for Cameroon enta plane dey go Angola to continue di third part of im apostolic visit. According to di Vatican News, na around 12:45 local time di flight wey di Pope dey inside takeoff from Yaoundé-Nsimalen International Airport.


Bengali (Bangladesh) ·
English (United States) ·